Skip to content

peace or war?

Rugged man
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Just because I open my mouth people dey halla, people dey shout them dey kolo both for streets and inside the house Including-Universitys, Polytechnics respect me because I don yarn wetin them don keep inside them chest since I speak for shoe makers I also speak for mechanics I speak for those wey hear some kind of rap and don't understand it I speak for those wey don vex so tey them tear them clothes and for those wey no fit talk unless oga door dey closed I speak to those wey dey ask me where I don dey since while I pity ones wey enter rap without knowing the basics makes it da real or fake shit because makeshift- no dey last-na Matrix like actors wey dey waka pass I go preach teach through my music give you lesson to learn no matter wetin them try to do -my fire still go burn I don -speak ma mind and I go still speak more you either love me or hate me in peace and war Some actually ask why I spat the way I did with so much venom say if I no get beef why I no just call them to tell them How you go talk to person wey feel say him dey too much? when ofcourse we know say the cause na plenty promo from big bros ofcourse I laid low- watched the fake glow grow- prematurely knew it had to end for surely It was insults I took with a pinch of salt and a bottle of malt until the voice in ma head tell me say. put a halt- to - Da fake hype, fake promo, fake rap them don too believe thats why e be like say I set trap wey them fall inside as I glide rush to wash all of them like bar beach high tide those flows came from inside my brain- wey them don dey try to stain since like puttin white cloth inside a bowl of paint or blue ink I don -speak ma mind and I go still speak more you either love me or hate me in peace and war My time na wetin I take to investigate and spit words wey everybody go fit relate with children go fit to play with, hit da stage with trip and split your brain with because its filled with facts wey go make you flash back to past tracks to criticise here- take my own too-put am inside feel the words and feel the vibes Cos I say no be beef one guy say I be coward how many Nigerians don come out talk straight where there's no reward I go face any panel or board infact I I ready face the world to seriously defend my words dey pick out points from deep inside-I was tripped Now I don turn one man fan to ma own critic which also makes you ma fan weither or not you admit it I don -speak ma mind and I go still speak more you either love me or hate me in peace and war