Skip to content

Everything

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

O yeah,O yeah,O yeah yeah yeah yeah One time you dey hold me down When I dey your side me i no dey ever frown One time me i understand When you dey for me na the only time i stand The wey you dey for me E no get person wey fit come for me Cuz dem go plan for me But nothing wey them plan wey go work for me Cuz i no dey on my own On my on my own Emmanuel e dey for me Dey for dey for me Nobody fit take your (take your place) Sun rise to sun set na you dey on my case (on my case) You are all that i need (Everything everything oh oh) So precious to me (Everything everything oh oh) You dey help me run my race Lord i gbadu this your grace And my only heart desire Is to steady seek your face Jehovah you dey do me well Now everything don Mara ma And if they ever tell me make i leave your side na rara oh Cuz i no dey on my own On my on my own Emmanuel e dey for me Dey for dey for me Nobody fit take your place (Take your place) Sun rise to sun set na you dey on my case (On my case) You are all that I need (Everything everything oh oh) So precious to me (Everything everything oh oh) So we go dance dance dance dance All our days So we go dance dance dance dance All our days Yomo dance dance dance dance All our days We go dance dance dance dance All our days Cuz i no dey on my own (On my on my own) Emmanuel e dey for me (Dey for dey for me) Nobody fit take your place (Take your place) Sun rise to sun set na you dey on my case (On my case) You are all that I need (Everything everything oh oh) So precious to me (Everything everything oh oh)