Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
He's got the whole world in His hands
Same OG
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
In His hands
In His hands
In His hands
In His hands
He's Got The Whole World in His hands
Make we talk this matter
See matter
The matter dey my mind
Omo e dey my mind
See how things just dey swarve
Like Jangulover
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
Check how far you don come
You just dey put in work
My Guy you dey try
This no be time to Tire
Blessing go Wole wa
Komalor fara wehhh
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey Blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Yea yea
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands