Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Babcock
Dxtiny
Popularity · Moderate
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Comment ça va my bae
Baby tell me how you dey
I know I'm chasing paper but
I'm still chasing you
All my call way you no take
U no dey online since Saturday
Oh since Saturday babe
You dey for Babcock
I dey for Uyo
I'm stuck on our love
Tell me where you go
For my health I'm taking pills
But my weight don dey reduce
Oh bae, mmm oh bae
Oh you dey for Babcock (Babcock)
I dey for Uyo
I'm stuck on our love
Tell me where you go
For my health I'm taking pills
But my weight don Dey reduce
Oh bae, mmm oh bae
Oh my Baby (My Baby)
I follow you like I am high on your sativa (My Baby)
My Johnny don Dey long when I no be Sinner(My Baby)
She do me Dumebi when I no be her Rema (My Baby)
And I don fall in love cause I no fit leave her
My head my chest my liver don dey pain me
Asa what you do me don dey pain me
If I say make I revolve she go still play me
Go still play me oh
Oh I been dey denge for you
Been dey mezebu for you
Wetin dem been do for u?
Wey I no fit do for you
Mm omo lomono oh
Girl it's you I'm longing for
No go slogodo uwoo
Ohh You dey for Babcock (Babcock)
I dey for Uyo
I'm stuck on our love
Tell me where you go
For my health I'm talking pills
But my weight don dey reduce
Oh bae, mmm oh bae
My Baby (my baby, my baby)
My Baby (my baby eh, ohh ah)
My Baby (my baby, my baby, my baby)
My Baby