Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
LIVE- STYLE
Timaya
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Scarlet sounds
Eh ah
Hmm ah
Eh ah
Live style, class
Green light is pass
We just pray, we don't ask
Now they say we do jazz
Communicate and bounce
Information dey pass
Infrastructure dey house
Legga
You like that
Live style class
There's no love for a man when the money no dey
(Ogbeni bounce)
Oh ah
She like that live style, class
There's no love for a man when the money no dey
It's bounce
For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole
For this life, nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Cause live style, class
Green light is pass
We just pray, we don't ask
Now dem say we do jazz
Communicate and bounce
Information dey pass
Infrastructure dey house
Nitori
Hear am now
No time for omo ti o fine
No kind of pressure dey my mind
I just live by wetin God design
I no get time
Me i wanna party
Call your friends dem make dem call shade
For my penthouse, make all of us party
I no get time, wetin dey mind
I leave them behind that's why I left ikate
You like that live style, class
There's no love for a man when the money no dey
(Ogbeni Bounce)
You like that live style, class
There's no love for a man when the money no dey
(It's bounce)
For this life, nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can bring me down
If you pickpocket you be ajibole
Nothing nothing can hold me down
If you pickpocket you be ajibole
This life nothing can weigh me down
If you pickpocket you be ajibole