Maya
Showboy_ofl
Popularity ยท Low
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
*Girl Iโve been nocking on your door
For your love I no commot
And I no go do you wrong
And I wanna rule your world ooh
Iโve been falling for your love(falling,falling)
Girl I don day fall for long (oh oh oh)
Iโve been calling,calling,calling
Why you no dey pick my call ooh
Girl I day Maya
For you
Girl I day Maya
For you
Girl I go shayo
For you
Yeah,
If you leave, I Colo
Girl I day Maya
For you
(Maya)
Girl I day Maya
For you
(Maya)
Girl I go shayo
For you
(Maya)
Yeah,
If you leave, I Colo
Girl I day Maya
Girl I go shayo oo ooh
Yeah I go Maya
Girl I go shayo oo oh
โLike I said I no go do you wrongโ
I no be kisheal and uye boy
Make u no feel insecure
Say my love for you e sure
I go love you now and ever
Say we no go break, Never
And no man feet put asunder oo
If them try to do na Thunder..
โAaaah aah ahโ
Baby no day form for me!!
(No day form)
Baby no day blush
For me!!
(No day bluuusshh)
Make u stand strong
And make ur love no go hinder me
Baby no day form for me!!
(no day foorm)
Baby no day blush for me
(No day blussh)
Make u stand stroong
And make ur love no go hinder me
now!!
Your my everything,
Your love is all I need
Many girls I see
Ooh oh
But na you way i need
Your my medicine
You day cure my body
You day gimmie energy
Girl I day Maya
for you
Babby I go shayo
for you
Baby I day go low
for you
Say all my rabbers
for you
Baby I day Maya
for you
Baby I go shayo
for you
Baby I day go low
For you
Say all my rabbers
(Ahh aah)
Girl I day Mayaaa
Girl I go shayo oo
Yeah I go Mayaaa
Girl I go shayo oo
Girl I go shayo oo
Some body call the popo
(Uuuh uuh uh)
She day do me what I don't know
(Uuuh uuh uh)
She day make a man psycho
(Uuuh uuh uh)
Some body call the popo
(Uuuh uuh uh)
She day do me what I don't know
(Uuuh uuh uh)
And my head e don Colo
(Uuuh uuh uh)
*Gggggaaaahhhhhd*
*Gahdmannnn*