Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Big Big Things
Young Jonn
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Wi'-Wi'-Wi'-Willis, giddem)
ย
ย
Jiggy
(Giddem)
Big big things ni mo like (ya-ya, ya)
Shey you dey ri'she Oluwa for my life? (Yeah-yeah, yeah)
When I walk through the valley of the shadow (ya-ya, ya)
All eyes on me 'cause I came in a Lambo' (Ya-ya, ya)
Came in a uh-uhn
She say "why you do me like this?"
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big, big big things ni mo like
Na money, na money, na money (na money, na money, na money)
Na money wey dey gimme morale
Energy, energy, energy
Big, big big things ni mo like
Oju mi ti fe gan (oju mi ti fe gan), oju mi ti fe gan
One gyal no fit do me, two follow for threesome (Ya-ya, ya)
Risky things ni mo like
Freaky things ni mo like
Emi o tele omo mummy, baddie ma ni mo like (Ya-ya, ya)
Yeah-yeah, yeah (Vado)
She say "why you do me like this?"
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big, big big things ni mo like
Na money, na money, na money (na money, na money, na money)
Na money wey dey gimme morale
Energy, energy, energy
Big, big big things ni mo like
Everyday, everyday, me, I dey meditate (everyday, me, I dey meditate)
Richest man before na Bill Gate (richest man before na Bill Gate)
Richest man now don change (richest man now don change)
Okay, if no be God, ibo moba wa? (Ba wa)
Six years ago, I dull my maga (maga)
2020, I dropped a banger (banger)
Omo, no hassle, no wahala (Giddem)
(Professor), bรฉbรฉ
Me, I love you, bรฉbรฉ (professor)
I came in a Lambo', I came in a uh-uhn (professo'-or)
Baby, sing with me, ani (professor)
Uh-uh-uhn, oh-uh-uh, uhn
Big big things ni mo like (ya-ya, ya)
Shey you dey ri'she Oluwa for my life? (Yeah-yeah, yeah)
When I walk through the valley of the shadow (ya-ya, ya)
All eyes on me 'cause I came in a Lambo' (Ya-ya, ya)
Came in a uh-uhn
She say "why you do me like this?"
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big, big big things ni mo like
Na money, na money, na money (na money, na money, na money)
Na money wey dey gimme morale
Energy, energy, energy
Big, big big things ni mo like
ย
(Giddem, giddem)
ย
(Dozer)
(Wi'-Wi'-Wi'-Willis, giddem)
(Giddem, giddem, giddem)
ย