Skip to content

Chairman

Baba Tundey
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ? You sure say the money wey you get Na the same job we dey do every day? We dey sweat for sun, we dey work till late But your life dey soft like holiday Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ? We resume by six, close late for night Salary yi sua but you dey fly first class You say make we hustle, we for be patient But time waits for no one we no fi dey there saa Same office, same clock, same gate Money for your pocket plenty, my own dey shake If na hard work alone dey pay this way Why my sweat no dey show for my pay? No be envy, no be hate Na question we dey ask for here If na legit, abeg educate we Make we know the formula wey you take Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ? You sure say the money wey you get Na the same job we dey do every day? We dey sweat for sun, we dey work till late But your life dey soft like holiday Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ? You dey post motivation every Monday "Work hard, stay focused" na wetin you dey say But your story get chapter wey you no dey read How overnight boy turn landlord for street Obia se God but we all dey here Why God no dey see we or God no dey hear If na blessing, we clap for you But if na shortcut, no drag us too S3 3y3 connection, tell us straight If na overtime, show us rate We no want waste time we no want delay Time yi dey go we not here to play Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ? You sure say the money wey you get Na the same job we dey do every day? We dey sweat for sun, we dey work till late But your life dey soft like holiday Chairman show us the way, you sure say e be cafรฉ?