Skip to content

So Mi So

Altrayd
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Mama ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? So so ah say make you so mi so Wetin dey make me... Oya Monica Je lo Make you for put me for corner Show me your different colors Americana wonders oh wonders oh Abena you get my number call me If you ever need my service Be your one and only So you don't need anybody Say na you dey cause kasala Stay with me like bread and Akara Dance my fuji Terry Apala Oh my baby no be ashana (No be Ashana) You be my antidote When my blood pressure is running low Shakara too much baby denge pose I cover this yansh with the Holy Ghost Mama ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? So so ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? Mama ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? So so ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? Oh my sweet melody Come be my wife make I be your zaddy Morning till night I go dey your body Asa nwa ngwanu negodi (negodi) You get a million smile I fit do anything for you walahi And if dem come close na crime I go fit turn Jackie chan For my baby ya-ah Say na you dey cause kasala Stay with me like bread and Akara Dance my fuji Terry Apala Oh my baby no be ashana (No be Ashana) You be my antidote When my blood pressure is running low Shakara too much baby denge pose I cover this yansh with the Holy Ghost Mama ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? So so ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? Mama ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so? So so ah say make you so mi so Wetin dey make me love you so?