Skip to content

Kcee & Oxlade - I Pray (Official Video)

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

(Kcee limpopo) (Jaysynths) (Give them the fire) Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil) 'Cause I no geti problem Iwalakolombo (oil) Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem And Ijọba no go fit solve am Ọmọ Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger Répéter, répéter No go dey dull my grace Nnamdi rest your case We dey play, e dey show You no fit stop my pace Oil dey my head I pray, I pray See the life I dey live, high grade I no come here to come play I don dey ball o E don tey (Ụmụnna) (Ebe ahzịa) (Ụmụnna) (Ebe ahzịa) (Ụmụnna) Blessings na follow come (ebe ahzịa) Wetin dey my head, doh-doh? (Oil) Because I no geti problem Iwalakolombo (oil) Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem And ijọba no go fit solve am Ọmọ, we don drop big lamba Sir Kcee limpopo banger Where be you dey? When I dey for 'Lere, mi o ki ń sun'le o And then, you can ask Kunle Wọn fẹ sun le, mo ya kigbe Emi bonafied osanle Them dey feel me for America down to Malay Never tell me say Ọla tete wa'le Them wanna get me laid like Omah Lay O dẹ ma le o, ṣẹ fẹ ta le o? 'Cause I dey tackle like Ngolo Kante o I no fit piante o, ko si pampe o And all over the world, them give me shante o Ẹṣa ni milli ba de o Emi lo ń pe ni Gaza, and nobody do it like me Oyin lọtun losi, ọla Olúwa kò le tan Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil) 'Cause I no geti problem Iwalakolombo (oil) Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem And ijọba no go fit solve am Ọmọ Gaza don drop lamba Sir Kcee Limpopo banger E-money Sir kcee Limpopo banger (Kcee limpopo) Kcee and Oxlade, oh, banger