Skip to content

Alubarika

Sufficient raba
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Akoda Eda O Huu o Akoda Eda O Huuuu o Acebors on this won Holy michael wa loda Oluwa jowo ko gbo adura Moti ke yasin ke fatia As i dey work mo fe alubarika Wanna do anything for my daughter She no sabi dis life na me call her Make mommy sef dey koma bother And I go dey for you if you be my brother oh E get one thing am wanting wanting wanting wanting wanting Hey So me say so me say Hey hey see Mama pray for me All the goodies in my life Make e no rotten Forever na my joy E no get season Make i just dey glow Without no reason So if i say life too corny Toripe oju mi ti ri nkan ni See i niggas balling And i see niggas dulling And i see niggas falling See my brother life isn't funny This ain't film ain't even comedy Holy michael wa loda Oluwa jowo ko gbo adura Moti ke yasin ke fatia As i dey work mo fe alubarika Wanna do anything for my daughter She no sabi dis life na me call her Make mommy self dey koma bother And i go dey for you if you be my brother oh Some say raba o tin korin Some say raba o tin siwin And when they hear my gbedu Won kin simi Won ma deleru bi ti omo jele o sinmi But I no send emi kilo kan mi Towo mi ba ti po bi iyepe iyanrin Aye ni maje ku e ripe eyo kan ni Everything on God sheybi Oluwa ni lani Ode abi u they mesmerize No be everybody dem dey prize some fit give am to you oversize Brolly calm down no dey criticize U never fall no be say u be the wise Person wey dem give award fit no worth the prize Holy michael wa loda Oluwa jowo ko gbo adura Moti ke yasin ke fatia As i dey work mo fe alubarika Wanna do anything for my daughter She no sabi dis life na me call her Make mommy self dey koma bother And i go dey for you if you be my brother oh