Skip to content

Obi-Wan

26.
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once Man all my life me I never know peace Anything wey I do dem go always notice I realize say you cannot hold me Anything wey I do know I'm always focused The gbedu must drop always Shayo must pop this way Loud dey flow that way Pain must go away Time to feel away 2019 was a different story I started music and I started lowkey I love my guys you know them love me too Anything wey I buy me I buy for two No cap to that I'm living a lifestyle I'm living this life now I do what I want I buy what I want when I want Ain't no wait this my life now Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once The money good but these bitches bad o And anywhere I dey dem go dey And anything I do them go say 26 you don come again You don come again Santa Maria Jose Catalina The name too sweet and she fine for the rear Situation can be situated Mouth talk good but the money talk fast Man don't move when this bitches walk by Man just groove when these bitches come by Cause the gbedu must drop always Shayo must pop this way Loud dey flow that way Pain must go away Time to feel away Oh lord have mercy on me I know I don see things Even things don see me I don't do things ooooo Me I don steal things No be me na situation Say you be the nigga You be the nigga wey dey ginger You be the nigga wey dey sauce na You be nigga dey hype my way Noooooo ooooo You be the one girl You be the one You be the one You be the oneee Like Wizzy say you be the one You be the one Girl you the one You be the one girl You be the one Girl you the one You the one Just like Wizzy say you be the one Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once Shoutout to my niggas with the kush with the og pop When I lean to the ot bop Fighting for my life I be Obi Wan like you owe me one Never od once