Believe
Spyki
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Iye eh
Them call me spyki
As I dey work I dey serve oga turn by turn reach my turn
Man wey dey work and pray say na grace of God e go reach em turn
And I for like make I tell you say grace of God sure pass your soap
But na based on believe oh
Chorus:
Na based on believe o oh
Man wey dey hustle go need to believe o ah
Say na based on believe o oh
As you dey work you go need to believe o ah
Oya ka anyi gbanye translator suba chaina chin chin nyo ego ana abata
Oga Mack if you bust my account I go get another one maka na imaro ka anyi is kwado
Nwoke an chu ngbada tuo ngbada bomb m bu osama nwa imaro ka anyi is kwado
But na based on believe o oh
Me I no dey pray make another man fall
I just believe say my own go come
Many many nights wey my men no sleep cos we hustle in the night and we sleep at noon ah
Na to secure the bad oh
Chorus:
Na based on believe o oh
Man wey dey hustle go need to believe o ah
Say na based on believe o oh
As you dey work you go need to believe o ah
Verse 2:
See I been get fine girl
Her name na Maria
Na she be my love
the finest girl for area
Omo na so them start to beef me oh
in front of Maria
Maria say she no go date me o
Say I no go marry her
As nwa O42 wey I be we no dey carry last
And then I took it as a challenge oh
And I start to hustle hard
Now she don dey call my number
She Dey ask me out for a date
Brother if you work hard o
Na success you gon get
Chorus:
Na based on believe o oh
Man wey dey hustle go need to believe o ah
Say na based on believe o oh
As you dey work you go need to believe o ah
Iye eh
Them call me spyki