Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Shine
Tim Godfrey
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Afam Tim Godfrey
Nwachukwu Gozira gozi
People dey ask me say (eh, ah)
ย
Wetin dey make me shine (aya-ya-ya)
El-le-le-le, ai (aya-ya-ya)
I just dey tell them say
ย
Na baba loke dey make me
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine, shine
Aya, aya
I dey kaka-raka
No more scatter, scatter
Everything kaka-raka
I dey shine, I dey shine
I dey shine
I dey shine, I dey shine, shine, shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Brother Nwachukwu (shine, shine, shine)
Yeah, hmm, listen (shine, shine, shine)
I shine bright, the sun dey do IT
Even my future sef, dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear, Jehovah don sign me
I don't beg for bread, I got the best baker
I'm so high, I look down on skyscrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters, hehe
My face dey show (my face dey show)
My shoe dey shine (my shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
My face dey show (my face dey show)
My shoe dey shine (my shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
I say nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even NEPA no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine, shine, shine
Twinkle twinkle TV star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me
Ai, ai, ooh
Ah, ai, eh, ooh
Na Baba Loke dey make me shine
Ah, ai, eh, wooh, wooh
ย
Eh, woo, woosh
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
Tim Godfrey, Prinx Emmanuel, eh-eh-eh, woo
ย