Skip to content

Bizzy Body (Bonus Remix)

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

We bring it back again The remix With your bizzy body eh Yo P Everybody eh It's the Weird MC Nothing dey Hey, hey, hey, hey (this is the remix) Hey, hey, hey, hey (this is the remix) Hey, hey, hey, hey (this is the remix) Hey, hey, hey, hey Ok now Bring it on now Here we go now With the flow now Peter, Paul and Shola This na fresh from Naija Oya See them, see them them don come back again now I beg you sister, abi you get one agenda Why you put me in between the middle of the center 'Cause me no like no pretender So make you stop to dey look And start to dey groove Peter and Paul them be one no be two Remember say them get gbedu oh Wey go make you soji oh I love your bum bum bey You make me really wanna touch away When you hook up in the club oh Give them a run oh Give them a jump oh With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) Somebody say Oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh Everybody say Oh oh oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh Rudeboy We don bring back the remix Everybody in the club, una dey feel me You dey soji Mr. DJ you dey kill me Whine up your body if you dey dig me So make you tease me, tease me till I lose control na 'Cause otherwise, my sister We go commit murder Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no dey bother hey Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no be losers, we dey shun now Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa! 'Cause I go replace another So make you stop to dey look Peter and Paul them be one no be two Remember say them get gbedu oh Wey go make you soji oh Girl I love your bum bum bey You make me really wanna touch away So when you hook up in the club oh Give them a run oh Give them a jump oh With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) Somebody say Oh oh oh oh oh Oh oh oh oh oh Everybody say Oh oh oh oh oh oh oh (e yagolono) Oh oh oh oh oh (Weird MC dey come) And this Rudeboy What you gonna do? Where you gonna hide? When you wanna show? Any sort of vibe We got the club so knocked down You gotta move your bizzy body now Kini mo wi, kini mo so Move your body Keep it closer No dulling, no glocking No stalling, no shaking I just dey vibe dey go No be me oh Ijoya oh Nothing dey! Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no be losers, we dey shun now Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa! 'Cause I go replace another So make you stop to dey look Peter and Paul them be one no be two Remember say them get gbedu oh Wey go make you soji oh Girl I love your bum bum hey You make me really wanna touch away So when you hook up in the club oh Give them a run oh Give them a jump oh With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) With your bizzy body eh (hey, hey, hey, hey) You go soji eh (hey, hey, hey, hey) Everybody eh (hey, hey, hey, hey) Move your body eh (hey, hey, hey, hey) Hey, hey, hey, hey Hey, hey, hey, hey Yo P Hey, hey, hey, hey And this Rudeboy Hey, hey, hey, hey We bring it back again The remix With your bizzy body eh Yo P Everybody eh Nothing dey!