Skip to content

Another Level ft Mr.Eazi | NaijaBamBam.com

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

I don know tey tey I can never be perfect y I dey do my things with my conscience so when mr ex told me he wont be at my fun fair i know say e no mean sey e no like my style e no like my style ka nuku pelu kadara ti e so don't take no offence when you see me grinding, balling all the same shout out to all the ladies sleeping on me now i don kum to take my crown on me I'm all about my hustle i no send nobody kowo ti pe, sa owo mi fu mi everyday i pray, oluwa gbemi soke to ba dola ko ma rimi loke loke coz dey knw dey can't touch me and my hustle am on another level × loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn zagadat back in the days dey no dey feel me ah dey sing many song dey no dey hear me even notjustok no dy post me all these pretty ladies, dem dey post me sitting on mill tell me who ever done this real quick i just came from a world tour sold out concert k pounds for one song i just got a house i just got a car shout out to my mama, e be she dey pray for me shout out to my people wey dey hail and follow me wey dey hail and follow me like loke loke le ma rimi nah the same haters wana be me im on another level you cant find me im on another (x) loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn i gat nothing to tell u got money EFCC no dey find me c ur girlfriend dy find me omo yoruba aloye lenu for igboro i be king kong every record i dy drop, dem dy sing along im d best indigenous who ever do these west africa to yankee dem dy feel these oh oh i got real love for my people oh hold my city down i no dy shake oh ori ju ori lo emalowa oh oh mo yato si won im on another (x) loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn loke loke le ma ma rimi dust till dawn