Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Know me well
Jesse Dare
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Ahn Ahn Ahn
Me I got the vibes and the energy
Fine fine girls dem dey follow me
If you try me is a felony
Chasing the bag getting my money
This economy ogbeni wa Jen ri mu mi
Sho mo mi ri se you see mi ri
Make you no dey do like say you know me well o
Make you no dey do like say you sabi me pass o
Make you no dey do like say na me and you dey for here
Make you no dey form like say you no know my head dey for there
No dey do like say you know me well o
Make you no dey do like say you sabi me pass o
Make you no dey do like say na me and you dey for here
Make you no dey form like say you no know my head dey for there
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Loke loke loke ba mi loke loke
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Se you dey feel the vibes and energy
Cuz high me like am on cannabis
No bad energy fuck the enemies
My kind of life back then me I reminisce
Me I no fit yarn many many things
Many things wey xup back in the years
My life now no stress fuck frienemines
Make you no dey do like say you know me well o
Make you no dey do like say you sabi me pass o
Make you no dey do like say na me and you dey for here
Make you no dey form like say you no know my head dey for there
No dey do like say you know me well o
Make you no dey do like say you sabi me pass o
Make you no dey do like say na me and you dey for here
Make you no dey form like say you no know my head dey for there
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Loke loke loke ba mi loke loke
Loke loke loke loke o la ma ma lo
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
ย