Skip to content

Keep on Rocking

Avante
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

I don pour my shayo i don sly my guys I don give you like a million signs So you know wassup i don light my claro I look in your eyes girl youโ€™re so damn fine Omo aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe But keep on rocking, aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe But keep on rocking, aje keep on rocking Keep on rocking, aje, aje keep on rocking Shebi you know the thing wey you dey Do dey get ripple effect on me Shebi you know say when you rub my Body dey easing the stress on me Everything perere Girl you looking so fine in your gelele E dey make me dance werepe Oh baby I would like to celebrate Baby elevate you I don pour my shayo i don sly my guys I don give you like a million signs So you know wassup i don light my claro I look in your eyes girl youโ€™re so damn fine Omo aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe But keep on rocking, aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe (Kpos) But keep on rocking, aje From the day that I saw you I know say na me go Make you break your curfew As long as you dey with me No one fit touch you I would love and adore you We still dey good abi You make my thing rise like ijebu garri My padi padi, we dey gali gali Baby I need more love she say na you sabi I need overdose got me on my toes I need overflow of your clothes on my clothes Girl I leave all my bros them no fit oppose I wan see you close 'cause Youโ€™re so damn fine Omo aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe But keep on rocking, aje i dey feel you, aje I dey see you, aje you go cause gobe But keep on rocking, aje keep on rocking Keep on rocking aje, aje keep on rocking Keep on rocking (Original)