Skip to content

Emi Aluta

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Egbรจ! Egbรจ! Egbรจ If we sick for house G.O go say na we mother Wein wein If we die for road Imam go say na we father Wein wein Blame we friends blame we cousins blame we neighbors Blame the cat blame the dog blame the birds G.O no see, the politicians Wey dey thief all the money Imam no see the politician Wey dey thief all the money Dem dey see future Wein wein See vision Dem no see governor or senator Wey dey dem front. Inside dem church Wey dey dem front. Inside dem mosque These ones dey see winch o See demon Dem no see president or ministers Wey dey dem front. Inside dem church Wey dey dem front. Inside dem mosque This ones dey see catch winch o Catch demon Dem no catch councilor or legislator Wey dey dem front inside dem church Wey dey dem front inside dem mosque These ones dey cast every and Bind every Dem no cast IG or Oga ZOMBIE Wey dey dem front inside dem church Shebi Are we done I'll keep it going till this song is run Y'all say Nothing is over the beat of the drum Shebi Are we done I'll keep it going till this song is run Y'all say Nothing is over the beat of the drum I'm dealing with violence I'm dealing with pawns I'm dealing with hate Insufficient guidance Our leaders are pawns They leading our fate The seat of the armour Securing my future Hustle I wake I wake I hustle I shake i bustle I'm one of the greats Ou deh too desperate ooh Lemme refresh you tho When I was righteous you step on my hand There is no kindness I'm taking a stand I'm standing on business This is the instance See they go run Walewa Here comes The beat of the drum Preach Any corruption Wey hold government don hold dem for church I say E don hold dem for mosque I say E don hold bishop ooo. E don hold imam o All of them dey Collect steady Imam dey gbadun No fit talk Bishop dey gbadun No fit talk Alfa dey yoofa No fit talk MLK na pastor e fight for him people With dem thousand thousand church everywhere Chr No man for the people Malcolm X na Imam and e fight for him people With them thousand thousand Chr No man for the people Emi Aluta Wole wa, Irunmole to n ja won l'aya Emi Lumumba Emi Guevara Emi Sankara