Skip to content

Gain

Temadey
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

I no be jesu I no go fit solve all your issues laye yi kamaresu... The ones wey I fit do ... surely me I go do ... Them wan lock me for voodoo.... Them wan poison my kunu... make dem no carry my fufu , when my soup ready... make I no rise and subu...(yee ,yee) So What is the gain of a man ooo... wey no get paa oooo , wey still con die for nothing aye opemeji rara ooo aah Verse2 Baba please don’t leave me like this ...... polongo me Kaye wAri ... dem be Dey looku down on me Bad days and pains will fade away I stay humble mio shakor jiya E no mean say I go carry last Mio shomo ako tile ta .... my Blessings only coming from Jah jah jah Faraway ooo faraway ooo Please don’t take me faraway Oja egbemi trabaye Eni toba lo le dhalaye oooo Faraway ooo faraway ooo Please don’t take me faraway Oja egbemi trabaye Eni toba lo le dhalaye oooo