Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Lie
Kizz Daniel
Popularity ยท Very high
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Everybody know say, omo me I no dey lie
ย
(Mad oh)
Everybody know, ah-ahn
Know say, omo me I no dey lie (ah-ahn) ah-ahn
(Co-operate oh)
Girl, I don't really care about your body type (ayy)
What really matter na your vibe (yeah)
I be the one for you, one for you (co-operate oh, co-operate oh)
Don't really have to be the one to go
Ain't nobody fine like you
Girl, I be the one for you, one for you (co-operate oh)
And I feel like I've known you my whole life (ye, ye)
Feel like I need you in my life (ye, ye)
Nobody fit tell me otherwise (otherwise)
Please, baby, will you be mine?
I feel like I've known you my whole life (ye, ye)
Feel like I need you in my life (ye, ye)
Nobody fit tell me otherwise (ye, ye)
Every, every, everybody know say, omo me I no dey lie
(Mama mia eh, ma-mama mia)
(Mama mia eh, ma-mama mia) no good oh
(Mama mia eh, ma-mama mia)
Everybody know say, omo me I no dey lie
(Mama mia eh, ma-mama mia)
(Mama mia eh, ma-mama mia)
(Mama mia eh, ma-mama mia)
Every, every, everybody know say, omo me I no dey lie
Pick up, pick up, pick up my call (ayy)
Bami s'oro, bami s'oro (oh-oh)
Girl, I be the one for you, one for you (co-operate oh, co-operate oh)
My body on you, your body on me, sweet pass shitor
Baby, na your hand I dey, simply because (co-operate oh)
And I feel like I've known you my whole life (ye, ye)
Feel like I need you in my life (ye, ye)
Nobody fit tell me otherwise (otherwise)
Please, baby, will you be mine?
I feel like I've known you my whole life (ye, ye)
Feel like I need you in my life (ye, ye)
Nobody fit tell me otherwise (ye, ye)
Every, every, everybody know say, omo me I no dey lie
(Mama mia eh, ma-mama mia)
(Mama mia eh, ma-mama mia) no good oh
(Mama mia eh, ma-mama mia)
Everybody know say omo me I no dey lie