Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
5 Star
Adekunle Gold
Popularity ยท Moderate
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(It's Kel P Vibes)
See, I don't look like wetin I don see
I will never forget the 90s
Many nights, I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crisis
Thank you for the journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story, รณ pแป', รณ pแป'
Fire can't cool, I'm ever blazin'
I roll deep with the Almighty
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Money, no filter
Don't let them fool ya
Make your raba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull up, pull up
I'll be your liquor, fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undะตrtaker
They scared whะตn I pull up, pull up
Yeah, I rode my fear when I pull up, pull up
Kรบnlรฉ from Ikotun and I be reppin'
Shout out to Agege, that city raised me
Ask my crew, dem dey love me, love me
Them call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, Jah o
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
ย
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayรฉ 5 Star lร ล jแบน o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
ย