Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Iskolodo
Wizkid, Asake
Popularity · Low
+
🇬🇧 English · Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Bueno, bueno
Bueno, bueno
Esto se ha puesto bueno, bueno
Bueno, bueno
Esto se ha puesto-
Iskolobo, I dey párá
I dey hot, I'm on fire
Antanama, soldier, soldier
Comot body, high tension, uh (comot body, high tension, uh)
Big flex, money too wa
Lameda, ọmọ òlògò, oh
Nkàn-kàn ò má ni ṣè áwá
L'ọlá Ọlọhun, l'òkè-l'òkè, ah (l'ọlá Ọlọhun, l'òkè-l'òkè, ah)
Ọmọ Yankee, baby, gbèwá (ọmọ Yankee, baby, gbèwá)
Double MM, big star (double MM, big star)
Energy bọbọ dey swag (energy bọbọ dey swag, spin)
All of my guys, dem bad (all of my guys, dem bad)
Oui, gimme vibe (Oui, gimme vibe)
Ọmọ, kilòdè? Nibò lòdá? (Ọmọ, kilòdè? Nibò lòdá?)
B'òṣè n ṣè, k'òmá nice (b'òṣè n ṣè, k'òmá nice)
Gbè sun mọmi, no dey price (gbè sun mọmi, no dey price)
Isko, iskolodo-do-do (uh-uhn, uh-un)
Ọmọ skisko, skiskolobo-bo-bo (uh-uh-uh)
Iskala, body ẹ, ògòlògò-go (ò jọ daddy, ò jọ mummy)
Iska, iskolodo-do-do (ò ṣè fun mi, wọn gbá money)
Big Wiz, I dey párá, ọmọgè, gbèmi s'áyá
Gimme lovin' every time, I know
Ọmọ Balogun, Dodondawa (ọmọ Balogun, Dodondawa)
Tò bári Mr. Money, you go feel alright
And if e no be money, no dey call my phone
Na only money elevate my mood
Every day, I just dey my zone (every day, I just dey my zone)
Peace on my mind, every day, we dey blessed
Every day, night, we dey penkelemes
Ordinary days, we dey feel like the best
Get two ladies, we dey fe-fe na efe, oh
Love of my mind, òyá, go baby (go baby)
Make you dey dance, òyá, jò baby (jò baby)
Sisi pẹlẹbẹ, wọn yápá, dance, yọ'di ò
Iskala, iskolodo-do-do (iskolodo-do-do)
Iskala, iskolodo-do-do (iskolodo-do-do)
Iskala, body ẹ, ògòlògò-go (iskala, body ẹ, ògòlògò-go)
Iskala, iskolodo-do-do (iskala, iskolodo-do-do)