Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Money
Badman Shafzy
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh ma nigga oh my nigga
BadMan Shafzy on this one
Aya miin ja jeka ginger
ย
Is OML
Omo I go live my life
Brother I go live am right yeh ee
I no dey fight
Cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
Chasing for my paper
Lean in na me cup so me stay calm
All of my nigga nah me ape now
Any where we go we dey shake town
Tell dem we dey shake town
Please move away tell a brother give me space
Look ina me face now you know me no play
Ice on my rolli Shay you know me no fake
Only for the money Tell a man me I chase
I chase to the bank now
Kendra told me Chase be her bank ba
My loader steady waiting on me answer
Make I paste make e wire Oya send me the raba
Omo I go live my life
Brother I go live am right yeh ee
I no Dey fight
Cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
Oh my nigger oh my nigger
Aya min ja jeka ginger
Oh my nigger oh my nigger
Imagine that in my benzo in my beema
Aye dun Kin mama jiya
Oju lonkan omo ole ton dajo
Eni shofin ton daran
E so tire sorun re ko malo
Odi le o iyen eni ori ba yo
Omo I go live my life
Brother I go live am right yeh ee
I no dey fight
Cos I'm always checking my time ye
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
Grinding daily for the money
Make my money make e bubble
Omo toh sweet way sabi sing e
Smoking all night in my Bentley
ย