Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Section-1 - Attention
Hans Zimmer
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hold me tight (tight)
Don't be shy, my lover
Give me chance (chance)
Make I cool your temper
Chai, maka Chukwu, na you be the fa'gba (it's Kel-P Vibes)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot o
แปmแป, I swear say na only you
Your love is enough o
Worry me, worry me, worry me
Makแป-makแป, agbแป kesi o
My baby, my baby, fire dey go
Baby, fire dey go (zagadat)
Attention, attention, at ease (attention, at ease), yeah, yeah
When burukutu enter, na pause and release
(Na pause and release, na pause and release, quiet)
Anything wey you want, baby, ask me please
I get money for my wrist o
Oh, na why them dey talk my gist
Make you no open my nyash o, where my mind no dey
Give me your love o, sake of time no dey
If you see me for church o, abeg join me pray, ye
Mm, should in case o, should in case o (huh)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot o
แปmแป, I swear say na only you
Your love is enough o
Worry me, worry me, worry me
Makแป-makแป, agbแป kesi o (eh, eh, yeah-oh)
My baby, my baby, fire dey go (fire, fire)
Baby, fire dey go
Oh, my baby, your love wey be final
Oborokoto no be doll-baby, you no get rival
Happiness is a must o, I no go betray your trust o
So my baby, my baby, fire dey go
Baby, fire
Make you no open my nyash o, where my mind no dey
Give me your love o, sake of time no dey
If you see me for church o, abeg, join me pray, ye
Mm, should in case o, should in case o (huh)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot o (ooh)
แปmแป, I swear say na only you
Your love is enough o (your love is enough)
Worry me, worry me, worry me (whoa, whoa, whoa)
Makแป-makแป, agbแป kesi o
My baby, my baby, fire dey go (baby)
Baby, fire dey go
My lover
My baby, my baby, my baby, my baby (quiet)
My baby, my baby, my love o
You dey put me for attention
Igalaga, now my song is finished
Ah, ah
ย