Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Jump
Aguero Banks
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Them say, who say?
Them say them, say them say
Them want to choke mouth for my life
You flip the page
Them say, who say?
Them say them, say them say
Them pour me ink for my white
Them want to rub me stain
Sometimes I'm feeling lonely
I need a shawty around to come and hold me
How can I be feeling lonely
I'm in the room full of my friends and all my hommies
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
Na God dey save me, me I thank am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
(Ohhh ohhh, ohhh ohhh)
(Onye anwụlụ)
Ịma mgwa gị etu osi adi na inside life iga cast ya
Afịa ịna asị ka enye gị now oru gi aka iga Pass ya?
Nwanne observe and see
Ịga afụ ndị Pharisee
Ịga afụ na that your paying CL na ụmụ alọba gị na chat ya
Amam na ịga doubt ya
Na ọbụrụ gị na ịga amount ya
But ịma agenda by orphan
Ọnwerọ Onye ga house ya
Ọbụrụ by Twitter trolls ha ka ịsịchago na'm etigo
And elu ụwa dị cold achị'm sweeter m before mtido
Ejim my diverse (diverse)
Eyim my eye glass (eye glass)
Na wither men 'cause ịmana akpọ dị constant (constant)
Nnem nyem assurance (assurance)
Say I go go far
No matter the huddle ka ajụnwa, I go jump pass
Onye Anwụrụ
Sometimes I'm feeling lonely
I need a shawty around to come and hold me
How can I be feeling lonely?
I'm in the room full of my friends and all my hommies
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
Na God dey save me, me I thank am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
(Osuakpra)
Any pit wey them dig
Alobam best believe
Na Chineke be my backing
If you wan know how e dey be (how en dey be)
I jazz inside the business
When nothing been gum my body
The open doors you dey see
Na oluwa dey run am for me
It's very funny
I no dey see anybody
I swear them go die by fire
If them ever touch my money
Na werey full my body
The gbege self is calling
I go Pele anybody
Before them try change am for me (na so)
Sometimes I'm feeling lonely
I need a shawty around to come and hold me
How can I be feeling lonely?
I'm in the room full of my friends and all my hommies
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
Na God dey save me, me I thank am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
And if na fence me I climb am
Any pit wey them dig for me, I jump and pass
(Ohhh ohhh, Ohhh ohhh)