Skip to content

Pose

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Yeah What you say, what you say Tiwa Savage Shabba, Bbankz just dey knack am! Xclusive! Yea! Yea! Superstar DJSolidstar Na me dey make dem loko Fine, fine girls dem dey show me yansh Dem say I be their choco, poko, wayo wayaa Sweet Choco-Milo when you under me last night I swear to God e cool my temper (temper) Sexy mama mi, makachukwu, and I go call you back ( I go call you back) My money bigger than your money I hear my niggas dem come at it My money bigger than your money I hear my niggas dem come at it I dey pose, me I just dey denge Ai ai, I swear I dey pose, me u just dey denge As I dey pose, owo po l'apo mi se I dey pose, aah Walahi I dey denge Tiwa Savage See na me dey make dem turn up When I come through, fine boys dey show me love My money just dey pile up, high up We popping bottles in the air Stepping at the place, people just dey holla Everybody knows, no one does it better Sexy Don Dada, makachukwu, I go call you back (me I go call you back) My money bigger than your money Xclusive dey pon the deck we go kill it Solidstar, Tiwa Savage with the relay The baddest girl, Mavin represented I dey pose, me I just dey denge Ai ai, I swear I dey pose, me u just dey denge As I dey pose, owo po l'apo mi se I dey pose, aah Walahi I dey denge I dey pose, me I just dey denge I swear I dey pose, me u just dey denge As I dey pose, owo po l'apo mi se I dey pose, aah Walahi I dey denge Xclusive! You know say the party no fit happen, if I no dey Aah ah ah ah Here we go, oya denge Je amo (je amo) Oya denge Je amo (je amo) Oya pose Brainhard on the mix!