Skip to content

Favourite Boy

Tenorship
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Uh yea Manmaya I’m Lankard Mammi let me hold you Mammi let me kiss and scrub your back Mammi like I told you say anyhow eh be I got your back Cause this our love Eh no go die oh And this my heart eh no fit lie oh Say if I leave you u fit to die oh Say if you leave me I fit to cry oh Cause this our love Eh no go die oh And this my heart eh no fit lie oh Say if I leave you u fit to die oh Say if you leave me I fit to cry oh Shey you Dey listen to your favorite boy Shey you Dey listen to your favorite artiste Shey you Dey like am when I sing my songs Cause eh done tey when the boy Dey practice Girl will you ever come through for me Tell me Wetin you go fit do for me I hear say you go drop school for me I hear say you fit turn fool for me Uhh yea My ability na to love you oh Ruggedity na to hold you oh If dem find you oh make dem call me oh Till enternity your my love uh oh My ability na to love you oh Ruggedity na to hold you oh If dem find you oh make dem call me oh Till enternity your my love oh o O baby your my love uhh ohhh O baby your my love uhh oh Till enternity Fine fine girls for ignatuis So fine like the sun shine Sweet like a fine wine And that’s where I choose mine And all of them dem know my sagas Everybody come my concert Even when I shutdown Lankard Abi you no hear that sagas Cause that place I be their favorite boy And that place I be their favorite artiste And dem Dey like am when I sing my songs Cause eh done tey when the boy Dey practice And them Dey always come through for me Plenty things dem done do for me Them even shut the whole school me Plenty things Dem done do for me uhh yea My ability na to love you oh ruggedity na to hold you oh If dem find you oh make dem call me oh Till enternity hour my love u yea My ability na to love you oh ruggedity na to hold you oh If dem find you oh make dem call me oh till enternity your my love oh o O baby your my love uhh ohhh O baby your my love uhh oh Till enternity Oh no I just wan let you know Your my love oh Your my love oh Till enternity oh Shey you Dey listen to your favorite boy Tenorship baby Back to de 90’s I’ll take you back to de 90’s Em Blazy Blazy Torah It’s all about love baby Witcher