Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Oyoyo
Zlatan
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Wetin you do? (Wetin you do?)
I say, I trust the process even when I no dey see result
I stand for queue
But e be like the green light for my traffic, e no dey work
Who I see?
I see nobody, nobody, nobody but myself
รju ti ri
As dem no motivate me, I kuku motivate myself
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout, "Oyoyo"
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, "Oyoyo"
Lambo' truck inside traffic o, dem see me, shout, "Oyoyo"
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh)
I live my life, I no dey send dem jแปr
รyแบน, รฒyแบน, รฒyแบนkแบนmแป
The matter no be today, start from Exodus
I go show dem my true color
From Ikorodu to America (Ame')
The hustle make me go deeper
I been dey reason, dem say no think am (kรฒ s'รฒunjแบน รกlแบน)
I ready receive but there's no giver
And if to say na man dey run am (dey run am)
E for don cast (e for don cast)
For the money (the money), I for do jazz
I for do this (for do this), I for do that (for do that)
I see shortcut, but แนฃรจ I go last?
Chineke mo, biko yem ego
All of my life, make e dey meaningful
Make my blessings come in many folds
Many goals wey keeper no fit hold
I reached out to alot but dem jonze (dem jonze, dem jonze)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load (mรฒ carry my load)
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot, but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before, dem see me, shout, "Oyoyo"
Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, "Oyoyo"
Lambo' truck inside traffic o, dem see me, shout, "Oyoyo"
Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh)
ย