Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
In Love with an Angel
Mr Raw
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Chai
Na who
Na who
Na who
Hey hey, hey hey
People dey ask me
People dey ask me, eh eh
People dey ask me
Na wetin dey shack me, mmm
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, mmm
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm
I saw her on a Sunday morning
She looks so fine, and my heart starts boiling (my heart starts boiling)
Ah, my heart starts boiling, yeah (hey!)
Baby girl, if you give me your heart
I promise I'll never tear it apart
Anything you want I swear me I go do
This na my promise to you
People dey ask me
Na wetin dey shack me, mmm hey
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, mmm heyy
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm (yeah ah)
Na gode Allah Allah sariki
The first time I saw her
I was heading to Gariki
Na show business carry me go Abuja
But when I saw this pretty girl, mu akuja
Only her beauty go make a man go crazy
So the best thing na treat her like democracy
Speak my mind, tell am how I dey feel
I have the right to express myself and I will
Sister I am able and capable
And I will always make sure there is food on your table
Even if I get soup and stew for deep freezer
Me I go still waka comot go buy you pizza
Your type eh dey very hard to find
If I waste time I might get left behind
To summarize it I am in love with you girl
Hell no I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm
My future jewel of inestimable value
Baby you too set chai who wan try you
Na your type person go see tear ewo
Because your smile be like nwanne idi kwego
No be for dream e dey happen for real life
Sister mm na only you go fit be my wife
The mother of my unborn children, both male and female
So biko give me your phone number and email
I need to tidy up these runs
Since dem say opportunity comes but once
I go utilize this one take am win your heart
For you I go surely finish anything I start
God don already bless the day we first met
I go buy you the whole world
Give you heaven and earth
Even if I try and fail, I won't give up
Because I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm
ย