Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Awuke
Davido
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
(Don't worry)
(Mavi again)
I must tell my mummy for you
For all the likkle-likkle things you dey do we dey make me kolo, aw
Ṣe you lock me for your kọrọ?
'Cause the way e dey go, e no clear, you don do me bọbọ o
Ah-ah-ay
Awuke, ay-ah-ay
Ah-ah-ay, ahn-ahn
I go run away from love
Ah-ah-ay
Awuke, ay-ah-ay
Ah-ah-ay, ahn-ahn
You don finish me with love
Okay, your body fire gan-an
Oh bebe, whine am, jọọ
Ehn? I dey your matter, jọọ
Your body na chairman, I loyal gan-an
Say whine, you fire gan-an
Orente whine am, jọọ
Move body like Poco, jọọ
Girl, you burst my head, and I loco, jọọ
Now, it's not what you're used to
I'ma show you love from the new school
And it's not what you're thinking 'bout
And I'ma show you how that we move around
Always been tryna get to me
Freedom is my remedy
Oh, they've been tryna get to me
But they never get far
Said she want to be my baby
Said she want to be my lady, oh
Said she want to be my baby
Said she want to be my lady, oh-oh-oh
Be my baby, said she want to be my lady, oh
This kind love na sweet Jollof
And I dey knock e for your door
Oh baby, make you pour some more (ah, ah, ah)
Ah-ah-ay
Awuke, ay-ah-ay
Ah-ah-ay, ahn-ahn
I go run away from love
Ah-ah-ay
Awuke, ay-ah-ay
Ah-ah-ay, ahn-ahn
You don finish me with love
Okay, your body fire gan-an
Oh bebe, whine am, jọọ
Ehn? I dey your matter, jọọ
Your body na chairman, I loyal gan-an
Say whine, you fire gan-an
Orente whine am, jọọ
Move body like Poco, jọọ
Girl, you burst my head, and I loco, jọọ (ahn-ahn)